Yahoo-yahoo: Experts tok why youths dey do internet fraud as Nigerian Court send seven go prison for cybercrime

Yahoo-yahoo: Experts tok why youths dey do internet fraud as Nigerian Court send seven go prison for cybercrime

 seven yahoo boys wey dey go chill for prison.

Wia dis foto come from, EFCC

One Nigerian court for Oyo state, south west Nigeria don send seven yahoo boys go chill for prison.


On August 8 and 9, Justice Bayo Taiwo of di Oyo State High Court, wey sit for Ibadan, convict and sentence seven internet fraudsters to different years in prison.


Di yahoo boys wey chop prison sentence na Ogunyemi Olajide Temitope, Olamilekan Fafiolu Quadri, Olamilekan Paul Akinyemi, Ayegbusi Ayokunle, Taiwo Azeez Dolapo, Adeogun Usman…


Source link

About search

Check Also

Ukrainian former Olympic weightlifter Oleksandr Pielieshenko killed defending his country – Yahoo Sports

Ukrainian former Olympic weightlifter Oleksandr Pielieshenko killed defending his country – Yahoo Sports

[unable to retrieve full-text content]Ukrainian former Olympic weightlifter Oleksandr Pielieshenko killed defending his country  Yahoo Sports …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *