Tag Archives: youths

Yahoo-yahoo: Experts tok why youths dey do internet fraud as Nigerian Court send seven go prison for cybercrime

Yahoo-yahoo: Experts tok why youths dey do internet fraud as Nigerian Court send seven go prison for cybercrime

Wia dis foto come from, EFCC 11 August 2022, 11:56 WAT One Nigerian court for Oyo state, south west Nigeria don send seven yahoo boys go chill for prison. On August 8 and 9, Justice Bayo Taiwo of di Oyo State High Court, wey sit for Ibadan, convict and sentence seven internet fraudsters to different years in prison. Di yahoo boys wey chop prison sentence na Ogunyemi Olajide Temitope, Olamilekan Fafiolu Quadri, Olamilekan Paul Akinyemi, Ayegbusi Ayokunle, Taiwo Azeez Dolapo, Adeogun Usman… Source link

Read More »