Pastor David Ibiyeomie lay curse on yahoo boys, condemn dia activities

Pastor David Ibiyeomie of Salvation Ministries

Wia dis foto come from, Salvation Ministries

Pastor David Ibiyeomie of Salvation Ministries don lay curse on pipo wey dey involve for scam, AKA yahoo-yahoo.

Di popular televangelist say internet fraud wey Nigerians know as ‘yahoo-yahoo’ na stealing wey don lead to di death of many pipo.

Internet scam na one of di financial crimes wey Nigeria anti-corruption agency, di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) dey battle – court for di kontri and abroad don convict many…


Source link

About search

Check Also

3 stocks with the biggest gains took April's biggest losses – Yahoo Finance

3 stocks with the biggest gains took April's biggest losses – Yahoo Finance

[unable to retrieve full-text content]3 stocks with the biggest gains took April’s biggest losses  Yahoo Finance …

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *