Tag Archives: dia

Pastor David Ibiyeomie lay curse on yahoo boys, condemn dia activities

6 hours wey don pass Wia dis foto come from, Salvation Ministries Pastor David Ibiyeomie of Salvation Ministries don lay curse on pipo wey dey involve for scam, AKA yahoo-yahoo. Di popular televangelist say internet fraud wey Nigerians know as ‘yahoo-yahoo’ na stealing wey don lead to di death of many pipo. Internet scam na one of di financial crimes wey Nigeria anti-corruption agency, di Economic and Financial Crimes Commission (EFCC) dey battle – court for di kontri and abroad don convict many… Source link

Read More »